顶过的视频
Na only good woman we dey marry ooo
There is always good women
tools gum body like tattoo
make u na chwck up.on the young man
maka high bp
no take colos
it is very bad biko nuuu
no do wetin pass u because you're been encouraged by all this motivational speakers
when you no say normally e pass u
do as your strength reach
make sure you pray ti your God today
Hustle and get patient your success is loading
The spirit almost break my waist
no challenge who pass u
i will drop the full video soon 😂
😋please
watch like, comment,and subscribe
no blessings for the week
work hard
Na only God Fi save us for this country oooo
spend wisely
d video has many explanations but all be say don't depend on one source of income
no be every thing u see u put head
no loose guard oo
wyning all the time
dey hustle
God abeg no let this war come through